456音乐网
首页
最新搜索
黄礼格/法老(31秒前)
Y.Do杨嘟嘟/EDY(35秒前)
莲雨月/满辰(1分钟前)
Lazy刘后生/Irene.S(1分钟前)
摇滚搜啥数据线(2分钟前)
周信芳/李玉茹(2分钟前)
小假人/秦墨(2分钟前)
에이알티(A.R.T)(2分钟前)
睡的清醒点/想和周树人聊聊天(2分钟前)
扒衣老爷/徐启翔(2分钟前)
米记炒河粉/甘甘_路玉甘(3分钟前)
Mos Def/Morcheeba(3分钟前)
Young Cash Jason/无敌男孩(3分钟前)
LKYNET(3分钟前)
李智勇(小咏)/陈子渝(虚拟歌手)(4分钟前)
Message To The World - King Cody.lrc
LRC歌词
下载
[00:00.00] 作词 : King Cody[00:01.00] 作曲 : King Cody[00:07.26]Africa BADMAN Dey o[00:09.90]Dem don know Let dem no,tell dem no this is Africa boy,this is an African man from Nigeria from Iseyin Oyo state Nigeria call me Dem computer jascker[00:16.71]Only man Zia jah Rasta,gimme Wisdom he gimme everything to tell you the fact that mi know make you listen[00:23.31]Africa BADMAN Dey o[00:25.08]On Sunday morning when mi and mi baby wake up[00:27.63]On CNN before we start to dress up[00:29.91]Mi see palava dem white cop dem **** up[00:32.31]On a black man neck Na so dem choke up[00:34.95]Abegi make I go Na so dem lock up[00:37.29]Him say mama gbami o,Na so dem lock up[00:39.66]People wey Dey watching fold hand Na them[00:41.52]**** up[00:42.18]You Africa son of Jacob make you wise up[00:44.58]Hmmmmmm[00:45.27]This Na mi message to the world[00:47.64]This Na mi message to the world ooo[00:50.16]This Na mi message to the world o[00:51.90]Everybody make una listen to mi word ooo[00:55.14]This Na mi message to the world[00:57.45]This Na mi message to the world ooo[00:59.97]This Na mi message to the world o[01:01.68]Everybody make una listen to mi word ooo[01:03.90]Mi trust in God deep down inna mi heart[01:06.36]We all born with love no hate inna we heart[01:08.82]Dem say God judge not face but them mi heart[01:11.28]Most time of mi life mi feel sad inna mi heart[01:13.74]Mi never see your face but jah mi know say you real[01:16.14]You gotten all the Universe and still you got no bill[01:18.57]Some of them pastor,Alfa dem carry your name for head dem Dey steal[01:21.06]Dem say you no Dey sleep you watch your messenger got kill[01:23.43]As me Waka to some Africa country south and east country north and West Country yo[01:29.37]Mi see manything wey happen my people Dey suffering difficult in breathing yo[01:34.23]This Na mi message to the world[01:36.63]This Na mi message to the world ooo[01:39.18]This Na mi message to the world o[01:40.89]Everybody make una listen to mi word ooo[01:44.13]This Na mi message to the world[01:46.47]This Na mi message to the world ooo[01:48.96]This Na mi message to the world o[01:50.70]Everybody make una listen to mi word ooo[01:52.95]What kind of spell is dem mankind dem under[01:55.65]Mi never know why dem father rape her daughter[01:58.08]Abi you know why dem brother rape her sister[02:00.51]When dem good man dey die of them hunger[02:02.82]When most of mi black men Dey die of dem hunger o[02:05.22]When we found it so hard to trust all dem police o[02:07.56]When television show me how dem beat dem brother o[02:10.11]Person wey Dey feed ya you say in your Maga o[02:12.84]Corona for Europe but here Na Coro in nation[02:15.12]Dem lie to us everyone about dem medication[02:17.55]Mi hear mi people say dey wan reduce population[02:20.04]If ya caught ya sneeze ya cough Na self isolation o[02:22.53]Sogbo,(Yea yea no)[02:23.85]Africa BADMAN[02:24.81]Hmmmmmmmm[02:25.65]This Na mi message to the world[02:28.05]This Na mi message to the world ooo[02:30.57]This Na mi message to the world o[02:32.31]Everybody make una listen to mi word ooo[02:35.55]This Na mi message to the world[02:37.86]This Na mi message to the world ooo[02:40.38]This Na mi message to the world o[02:42.27]Everybody make una listen to mi word ooo[02:44.55]To you all dem leaders and politician in world[02:46.89]See as dem Dey do like say Na dem be God[02:49.38]For wuhan in China millions of people die in world[02:51.81]Cover your face no Dey shake Na so dem be word[02:54.27]Sabali sabali Saba Na him end the word[02:56.73]Mi see a woman getting a child from him husband brother[02:59.22]After many years him talk say Na him be the father[03:01.50]Dem husband kill am and the judge say him[03:03.18]Commit murder[03:03.96]Dem police and dem criminal later become a brother[03:06.39]Political hysteria Na him dey for my area[03:08.82]Mi see mi poor people dem Dey die of dem malaria[03:11.34]U see dem as they do am for my area[03:14.19]Hmmmmm[03:14.64]This Na mi message to the world[03:17.04]This Na mi message to the world ooo[03:19.56]This Na mi message to the world o[03:21.27]Everybody make una listen to mi word oo
文本歌词
作词 : King Cody 作曲 : King CodyAfrica BADMAN Dey oDem don know Let dem no,tell dem no this is Africa boy,this is an African man from Nigeria from Iseyin Oyo state Nigeria call me Dem computer jasckerOnly man Zia jah Rasta,gimme Wisdom he gimme everything to tell you the fact that mi know make you listenAfrica BADMAN Dey oOn Sunday morning when mi and mi baby wake upOn CNN before we start to dress upMi see palava dem white cop dem **** upOn a black man neck Na so dem choke upAbegi make I go Na so dem lock upHim say mama gbami o,Na so dem lock upPeople wey Dey watching fold hand Na them**** upYou Africa son of Jacob make you wise upHmmmmmmThis Na mi message to the worldThis Na mi message to the world oooThis Na mi message to the world oEverybody make una listen to mi word oooThis Na mi message to the worldThis Na mi message to the world oooThis Na mi message to the world oEverybody make una listen to mi word oooMi trust in God deep down inna mi heartWe all born with love no hate inna we heartDem say God judge not face but them mi heartMost time of mi life mi feel sad inna mi heartMi never see your face but jah mi know say you realYou gotten all the Universe and still you got no billSome of them pastor,Alfa dem carry your name for head dem Dey stealDem say you no Dey sleep you watch your messenger got killAs me Waka to some Africa country south and east country north and West Country yoMi see manything wey happen my people Dey suffering difficult in breathing yoThis Na mi message to the worldThis Na mi message to the world oooThis Na mi message to the world oEverybody make una listen to mi word oooThis Na mi message to the worldThis Na mi message to the world oooThis Na mi message to the world oEverybody make una listen to mi word oooWhat kind of spell is dem mankind dem underMi never know why dem father rape her daughterAbi you know why dem brother rape her sisterWhen dem good man dey die of them hungerWhen most of mi black men Dey die of dem hunger oWhen we found it so hard to trust all dem police oWhen television show me how dem beat dem brother oPerson wey Dey feed ya you say in your Maga oCorona for Europe but here Na Coro in nationDem lie to us everyone about dem medicationMi hear mi people say dey wan reduce populationIf ya caught ya sneeze ya cough Na self isolation oSogbo,(Yea yea no)Africa BADMANHmmmmmmmmThis Na mi message to the worldThis Na mi message to the world oooThis Na mi message to the world oEverybody make una listen to mi word oooThis Na mi message to the worldThis Na mi message to the world oooThis Na mi message to the world oEverybody make una listen to mi word oooTo you all dem leaders and politician in worldSee as dem Dey do like say Na dem be GodFor wuhan in China millions of people die in worldCover your face no Dey shake Na so dem be wordSabali sabali Saba Na him end the wordMi see a woman getting a child from him husband brotherAfter many years him talk say Na him be the fatherDem husband kill am and the judge say himCommit murderDem police and dem criminal later become a brotherPolitical hysteria Na him dey for my areaMi see mi poor people dem Dey die of dem malariaU see dem as they do am for my areaHmmmmmThis Na mi message to the worldThis Na mi message to the world oooThis Na mi message to the world oEverybody make una listen to mi word oo
相关歌曲
JoJo Siwa
1、Message to the World (Little Drummer Girl)
Story of the Year
2、Message To The World
Freddie Young
3、Saturday Night
LUME
4、Message To The World
Testimony
5、Message to the World
Testimony
6、Promised Land
Testimony
7、He Cares for You
Testimony
8、I Want to See You There
Testimony
9、A View from the Otherside
Testimony
10、Turn Around
Brofaction
11、Message to the World
Brofaction
12、I Ain't Giving up on You
Brofaction
13、Man of no Words
Brofaction
14、Feels Right
Brofaction
15、Believe it
随机推荐
TommyMuzzic/ZeddMusique
1、Strangers (8D Audio) (TikTok Remix)
MadeinTYO/UnoTheActivist
2、Groceries
CeeProlific
3、Beautiful Day (Thank you for Sunshine)
李无敌/_青篱_
4、幻境【古疯院】
Dean Martin
5、Ain't That A Kick In The Head
小兔小兔/白鹭先生
6、晚夜微雨问海棠【十全十美版】
拉链/PopDan
7、快餐爱情指南
Mata Hari
8、Power Of Love (House Remix)
梶浦由記
9、Lost Piece
陈丽斯
10、问我
조기량
11、압구정동연가
Golden Era/The Remix Station
12、Astronaut In The Ocean (lofi version)
周乔暮/月知
13、还能听风——2020夏·致肖战
Konstantin Samson
14、Find Your Winds
(((())))/surround.
15、On My Own - 8D Audio