456音乐网
首页
最新搜索
Part Time Filth(8秒前)
Snape(41秒前)
Cold Frazier(51秒前)
Starghost(1分钟前)
MYB(1分钟前)
DYVN(1分钟前)
Jumbo Frame(2分钟前)
Iasu(2分钟前)
GER/Naps(2分钟前)
ACIN(3分钟前)
Menez(3分钟前)
Vokalgruppe VIP(3分钟前)
LATINOS ATRAPADOS.(3分钟前)
Chalbert/echoed.(3分钟前)
Alpha Rev(4分钟前)
Space and Time (Jazz Remix) - MC EazyMacdon.lrc
LRC歌词
下载
[00:00.00] 作词 : Macaulay Benjamin[00:01.00] 作曲 : Macaulay Benjamin[00:20.67]No be by speed, my guy[00:22.83](ehhh... slow down)[00:26.52]Make you cool down, hear word…[00:41.88]Eazymacdon! (Eazy ohhh...)[00:42.30]No be who call police first (ye ye ye) (oh rebe raba)[00:48.06]Dey win case oo (hmm, no be lie) (oh saga saga)[00:52.80]I no dey run race wey no get finish line o[00:56.58](I go reach there when I reach there)[00:58.62]Time dey go but I no dey rush o[01:02.10](I dey move with grace...)[01:04.59]Oh na space and time (space and tiiime)[01:10.83]I dey live my life, I no dey rewind (no rewind, no rewind oh)[01:14.76]Me I dey my lane, I no dey fight you o (I no get wahala)[01:21.03]Oh na space and time (yea yea yea)[01:29.88]Na wetin e go take o (slow and steady win the race)[01:44.79]I see vision for my dream last night (dream don talk oh)[01:49.41]Say I go dey alright, I go reach my height[01:55.44]No be every journey you go take with speed (take am slow slow slow)[02:01.50]Big uncle been tell me say[02:03.18]Say na just time e go take (just time ooo...)[02:07.50]And all your wounds go heal[02:10.89](healing dey come, e dey come, no rush)[02:18.15]Oh na space and time (oh na time ooo)[02:24.54]I dey live my life, I no dey rewind (forward ever, rewind never)[02:28.53]Me I dey my lane, I no dey fight you o (peace of mind is gold)[02:39.06]Oh na space and time (time go tell o)[02:43.44]Na wetin e go take o (no dey rush am)[02:45.21]"Chi nyere m uzo, (ehhh Chi mooo)[02:56.91]Chinedum ooo (Chinedum nu nu nu)[03:04.14]Nobody fit stop me (chineduanyi oo)[03:06.27](I dey under cover... divine cover)[03:19.77]No dey compare, life no be race (no be race o)[03:24.75]Everybody get hin own grace (your grace different)[03:29.85]When your season land, you go know (you go shine, e go show)[03:34.68]Time dey fly, but just take am slow[03:37.80](just take am sloooow... one step at a time)[03:41.88]Oh na space and time (space and time)[03:47.88]I dey live my life, I no dey rewind (I no dey rewind ohhh)[03:50.94]From the earth to sky, I go find my light (shine your light...)[03:56.79]Me I dey my lane, I no dey fight (I no dey fight nobody)[04:07.41]Oh na space and time (spaaace and tiiiime)[04:11.76]Spirit dey move me, I dey feel alright (I dey feel alright, I dey feel alright)[04:23.40]“Na who know road go reach…” (e go reach o)[04:32.61]“If you know…” (you go know o)[04:35.34]“No rush… no rush…” (noooo rushhhh...)
文本歌词
作词 : Macaulay Benjamin 作曲 : Macaulay BenjaminNo be by speed, my guy(ehhh... slow down)Make you cool down, hear word…Eazymacdon! (Eazy ohhh...)No be who call police first (ye ye ye) (oh rebe raba)Dey win case oo (hmm, no be lie) (oh saga saga)I no dey run race wey no get finish line o(I go reach there when I reach there)Time dey go but I no dey rush o(I dey move with grace...)Oh na space and time (space and tiiime)I dey live my life, I no dey rewind (no rewind, no rewind oh)Me I dey my lane, I no dey fight you o (I no get wahala)Oh na space and time (yea yea yea)Na wetin e go take o (slow and steady win the race)I see vision for my dream last night (dream don talk oh)Say I go dey alright, I go reach my heightNo be every journey you go take with speed (take am slow slow slow)Big uncle been tell me saySay na just time e go take (just time ooo...)And all your wounds go heal(healing dey come, e dey come, no rush)Oh na space and time (oh na time ooo)I dey live my life, I no dey rewind (forward ever, rewind never)Me I dey my lane, I no dey fight you o (peace of mind is gold)Oh na space and time (time go tell o)Na wetin e go take o (no dey rush am)"Chi nyere m uzo, (ehhh Chi mooo)Chinedum ooo (Chinedum nu nu nu)Nobody fit stop me (chineduanyi oo)(I dey under cover... divine cover)No dey compare, life no be race (no be race o)Everybody get hin own grace (your grace different)When your season land, you go know (you go shine, e go show)Time dey fly, but just take am slow(just take am sloooow... one step at a time)Oh na space and time (space and time)I dey live my life, I no dey rewind (I no dey rewind ohhh)From the earth to sky, I go find my light (shine your light...)Me I dey my lane, I no dey fight (I no dey fight nobody)Oh na space and time (spaaace and tiiiime)Spirit dey move me, I dey feel alright (I dey feel alright, I dey feel alright)“Na who know road go reach…” (e go reach o)“If you know…” (you go know o)“No rush… no rush…” (noooo rushhhh...)
相关歌曲
MC EazyMacdon
1、Space and Time (Jazz Remix)
BadBoyDee
2、Space And Time (Original Edit)
The Verve
3、Space And Time (Glastonbury 2008)
Tasha Angela
4、Space and Time
Darkhouse Family/Jessy Allen
5、Space and Time (feat. Jessy Allen)
Alex Sipiagin/Chris Potter
6、Space and Time (feat. Chris Potter, Will Vinson, John Escreet, Boris Kozlov, Eric Harland & Alina Engibaryan)
Christopher Norton
7、Space and Time (Accompaniment Track)
MANCOL
8、SPACE AND TIME (Instrumental)
MANCOL/Sky Van Dreamer
9、SPACE AND TIME (Sky Van Dreamer Space Remix)
Alexandra Damiani/Tayma
10、Space and Time (Pharenite & Dani B Remix)
Infinity Frequencies
11、Space and Time (Intermission)
Fuzulu/Bobblehead
12、Space and Time (Original Mix)
Moonrunner83
13、Space And Time (Instrumental)
Jeb Bush Orchestra
14、Space and Time (Live)
Local News
15、Space and Time (Intermission)
随机推荐
Feeling Affection
1、When Does It Start?
Les Pages de la Chapelle/Chantres de la Chapelle/Choeur du Centre de Musique Baroque de Versailles/Choeur de Solistes/Gilles Ragon/Kenneth Weiss/Nova Stravaganza/Hamburger Barockorchester/Siegbert Rampe/Olivier Schneebeli/Les Pages de la Chapelle
2、Messe à deux choeurs et deux orchestres, Credo: Et incarnatus est
George Cynnamon
3、Take You To The Sunshine (Original Mix)
Relaxing Jazz Rhythms
4、Energetic Moods for Summer Days
Dannic/Lucky Date
5、Mayday
Jazz Cafe Deluxe
6、Contemporary Moods for Coffee or Tea
Rhythm 'N' Jazz
7、How Do U Want It
Relaxing Jazz
8、Sumptuous Moods for Misty Moments
Hot Sugar
9、Let me sleep forever
Excellent Music for Cats
10、Bubbly (Cute Kittens)
The Hollies
11、Honey and Wine
Jaydee
12、Los Niños (Radio Edit)
Tommy Tucker Orchestra
13、Cool, Calm And Collected
Jerry Cornelius
14、The Last Thing on My Mind
AGP/Alexandra Kessler
15、Something Like