456音乐网
首页
最新搜索
Volkoder(45秒前)
Tasso/Pulse Code(49秒前)
TechFreq(52秒前)
Def Dasm(55秒前)
Donumar(1分钟前)
Sublimeinal(1分钟前)
I.V.Lab(1分钟前)
Explanetary(1分钟前)
TruththeBull(1分钟前)
Synclair(1分钟前)
Acflos(1分钟前)
To Octavia(1分钟前)
Fiolit(1分钟前)
Sahlan(2分钟前)
Novakill(2分钟前)
Final (Baba Nla) - WizKid.lrc
LRC歌词
下载
[00:01.14]Legendury Beats[00:02.56]Le le legendury beats[00:05.81]Legendury beats[00:07.30]Le le legendury beats[00:09.96]I get girl for my yard wey get big big[00:12.07]Baka wey dey make me feel amazing gal[00:14.47]I get one wey dey give me things[00:16.38]I need ah hahn hahn[00:19.12]I get one wey dey make me[00:20.66]Feel nice she slow dance[00:21.91]I no fit leave am girl[00:23.63]I get one wey one give me[00:25.22]Kids and leave ah hahn hahn[00:27.68]But my gbedu is final[00:30.04]Wizzy baby Baba Nla[00:32.20]My girl wear designer[00:34.17]Everything wey I give am final ey yeh[00:37.30]I no like wahala[00:39.22]But Wizzy baby Baba Nla[00:41.35]Say my gbedu is final[00:43.16]When me drop everybody no dey tire ey yeh[00:45.57]All of the girls go do anything for my love[00:47.69]All of the boys go do anything for the money[00:49.98]Dem dey dance to my music dem dey show me love[00:52.20]Girls wanna touch wanna love they want the loving[00:54.43]You know say I got one life make I live am[00:56.85]See I don try hustle hustle for street I no lie[01:00.58]Now see me I don dey chop life[01:04.27]But my gbedu is final[01:06.09]The girls dem like wear designer[01:08.30]Wizzy baby kill the beat I no dey tire[01:10.67]When the gbedu drop for club it's final oh oh[01:13.63]My girl dey make me lose my mind eh[01:15.77]I give her what she need[01:17.93]My girl dey make me lose my mind eh[01:20.25]Another girl I no dey see[01:22.62]But my gbedu is final[01:24.88]Wizzy baby Baba Nla[01:27.00]My girl wear designer[01:28.95]Everything wey I give am final ey yeh[01:32.15]I no like wahala[01:33.74]But Wizzy baby Baba Nla[01:36.11]Say my gbedu is final[01:38.08]When it drop everybody no dey tire ey yeh[01:40.70]Who's got the key to my Beamer[01:42.28]I say who am I The girl dem sugar[01:45.19]Call me the girl dem sugar[01:46.77]No one badder number one no one madder[01:49.56]I say who's got the key to my limo[01:51.42]I say who am I The girl dem dada call me[01:54.63]The girl dem dada[01:55.89]I run everything don dada eyy[01:59.23]But my gbedu is final[02:01.34]Wizzy baby Baba Nla[02:03.51]My girl wear designer[02:05.54]Everything wey I give am final ey yeh[02:08.60]I no like wahala[02:10.63]But Wizzy baby Baba Nla[02:12.65]Say my gbedu is final[02:14.61]When it drop everybody no dey tire ey yeh
文本歌词
Legendury BeatsLe le legendury beatsLegendury beatsLe le legendury beatsI get girl for my yard wey get big bigBaka wey dey make me feel amazing galI get one wey dey give me thingsI need ah hahn hahnI get one wey dey make meFeel nice she slow danceI no fit leave am girlI get one wey one give meKids and leave ah hahn hahnBut my gbedu is finalWizzy baby Baba NlaMy girl wear designerEverything wey I give am final ey yehI no like wahalaBut Wizzy baby Baba NlaSay my gbedu is finalWhen me drop everybody no dey tire ey yehAll of the girls go do anything for my loveAll of the boys go do anything for the moneyDem dey dance to my music dem dey show me loveGirls wanna touch wanna love they want the lovingYou know say I got one life make I live amSee I don try hustle hustle for street I no lieNow see me I don dey chop lifeBut my gbedu is finalThe girls dem like wear designerWizzy baby kill the beat I no dey tireWhen the gbedu drop for club it's final oh ohMy girl dey make me lose my mind ehI give her what she needMy girl dey make me lose my mind ehAnother girl I no dey seeBut my gbedu is finalWizzy baby Baba NlaMy girl wear designerEverything wey I give am final ey yehI no like wahalaBut Wizzy baby Baba NlaSay my gbedu is finalWhen it drop everybody no dey tire ey yehWho's got the key to my BeamerI say who am I The girl dem sugarCall me the girl dem sugarNo one badder number one no one madderI say who's got the key to my limoI say who am I The girl dem dada call meThe girl dem dadaI run everything don dada eyyBut my gbedu is finalWizzy baby Baba NlaMy girl wear designerEverything wey I give am final ey yehI no like wahalaBut Wizzy baby Baba NlaSay my gbedu is finalWhen it drop everybody no dey tire ey yeh
相关歌曲
WizKid
1、Final (Baba Nla)
WizKid
2、Final (Baba Nla)
WizKid
3、Final (Baba Nla)
WizKid
4、Final (Baba Nla)
Various Artists
5、(Baba Nla) Final
随机推荐
Trevor Sewell
1、Bridge of Spies
语晓涵/初音ミク
2、空山新雨后(初音ミク)(翻自 音阙诗听)
DJ何友/林金煌
3、笑纳(DJ弹鼓版)
Cubenx
4、For the Blues (Soul Camp Remix)
Calming Baby Sleep Music Club
5、Inmortalidad (Tai Chi)